+241 Nigerians Voluntarily Return From Libya.
GCON: I SHA HOPE SAY DEM DEY FOLLOW THE CHANGE STORY FROM LIBYA WHERE DEM BEEN DEY... WELCOME TO THE CHANGE ZONE.
+Nigeria's U23 Olympic Team Lands In Nigeria.
GCON: WELCOME O, HOPE SAY YOU NO DEY EXPECT ANYTHING FROM THIS CHANGE GOVERNMENT, WELL DEM GO GIVE YOU SMALL CHANGE SHA.
+"NGO" Using Sick Little Girl With Protruding Stomach To Beg In Lagos Busted.
GCON: SEE HUSTLE, BUT THE HEAD OF THE PIKIN GO JUDGE YOU.
+"Every Business Is Struggling In Nigeria" - BBC
GCON: NA TODAY? NAIJA SEF DEY STRUGGLE.
+Abortion Clinic Raided As Bride To Be Is Caught Trying To Abort A Pregnancy.
GCON: SHARP LAGOS GAL, GOD DON CATCH AM, AFTER SHE DON CHOP THE GUY'S MONEY, SHE BEEN WAN DO CHOP AND CLEAN MOUTH. CONGRATS TO THE GROOM TO BE SHA, HIS MOTHER'S HEAD IS BEHIND HIM.
+Boko Haram Members Killed By Army As They Tried To Attack Army From Sambisa.
GCON: YOU SEE YOUR LIVES NOW, WEN THE ARMY SAID YOU ARE TECHNICALLY FISHED, YOU THINK SAY NA JOKE?
+Protesting Biafran Members Storm United Nations Headquarters In South Africa.
GCON: YOU BETTER STOP DISTURBING YOURSELVES, YOU ARE NOT GOING ANYWHERE, YOU WAN ESCAPE AND LEAVE US FOR THIS CHANGE MATTER ABI? KO JO MEN, WE ARE ONE NAIJA AND NA SO WE GO DEY BE.
+We Must End Boko Haram In The North — Arewa Consultative Forum.
GCON: FOR REAL? WHERE YOU BEEN DEY BEFORE NA? OLORUN A FUN YIN SHEY O.
+272 Firms Shut Down In One Year – MAN.
GCON: WE STILL DEY ON TOP THE CHANGE MATTER, I NO WAN HEAR ANY COMPLAINTS.
+Ghana Pastor Who Flogged Girl & Boy In Church For Having Sex Arrested.
GCON: WETIN WE NO GO SEE FINISH, I TIRE O. BUT LET'S JUST WAIT FOR THE RESULT OF THE ARREST.
+CBN Sanctions 9 Banks For Failing To Remit $2.3bn NNPC Funds.
GCON: CHISOS! DEM FOLLOW THOSE WEY GATHER HAND PUT US FOR THIS CONDITION SO?
No comments:
Post a Comment