Source: METRONEWS
*N1.4bn fraud: EFCC quizzes OAU VC, students, lecturers kick.
#GCON: KICK? WHO KICK EPP? ABEG, JAIL ANYBODY JAILABLE
*Court grants Justice Ademola, wife N100m bail.
#GCON: OK O! NA SO BAIL GO TURN TO "GO SCOTFREE" NAIJA SHA
*Fayose orders Ekiti varsity to sack 400 workers.
#GCON: WHAT? WHY? PEOPLES GOVERNOR, NO BE SO YOU TALK AM O!
*Panic as MMM freezes three million Nigerians’ accounts.
#GCON: HEHEHE! PANIC HOW? ME DEY KAMPE! NA WHO GET LONG THROAT BELLE DEY RUN NOW! SEBI WE WARN DEM. MAKE DEM SHA DEY WATCH DEM, NOBODY IS ALLOWED TO COMMIT SUICIDE THIS RECESSION PERIOD O!
*N1tn Abuja land scam: EFCC seizes 12 properties from ex-minister, Mohammed, son.
#GCON: NA WA FOR NAIJA SHA! PEOPLE GO JUST DEY STEAL LIKE SAY DEM GO DIE IF DEM NO THIEF. USELESS PEOPLE
*Senate probes $5.4bn NNPC, NPDC unremitted revenue.
#GCON: I BEG WE WANT THIS THIEVERY TO STOP, WE MUST BEGIN HEAR SAY ONE OF THESE THIEVES DEY GO FIRING SQUAD OR ELECTRIC CHAIR COS NA ONLY DEATH NIGERIANS DEY FEAR
*Don’t worship in uncompleted buildings, CAN tells churches.
#GCON: DEM NO GO HEAR O! DEM GO SAY NA SPIRIT DIRECT. BETTER TO SET UP YASK FORCE TO CLOSE ANY UNCOMPLETED CHURCH.
*FG uncovers N2.2tn unrecorded debts after audit. ‘Nigeria loses $1bn to gas flare data falsification’.
#GCON: JESOX! FOR THIS RECESSION? AND BABA NEVER DO ANYTHING? ADONBILIVIT! WHODUNNIT?
*Falcons to storm Aso Rock – Report.
#GCON: DEAR LADIES, BEWARE OF RASH ACTION. THOSE ASO ROCK SECURITY WEY I DEY ALWAYS SEE NO DEY WATCH BALL ! DEM GO BEAT TALENT COMOT FOR UNA BODY O!
*FG boosts 50 Ogun schools.
#GCON: NICE ONE. THATS OGUN STANDARD
*Blame Onu Not Presidency For Marginalisation, Okorocha Tells Ebonyi APC.
#GCON: TELL DEM BROS. NA BUHARI EVERYBODY DEY BLAME FOR EVERY AND ANY BAD THING FOR NAIJA NOW. I SURE SAY THE POOR-MAN GO DON DEY REGRET SAY HE CONTEST SEF.
*Afghan boy who wore plastic bag Lionel Messi jersey meets hero.
#GCON: AWWW! THATS SWEET! I BEG IF PERSON WAN MEET DONALD TRUMP WETIN HIM GO DO, WEAR FAKE WIG?
* Dangote To Commence Production Of Tomato Paste Soon.
#GCON: TUALE FOR THE BILLIONAIRE! THIS MAN GET BRAIN DIE!
*Biafra: By The Time I Finish Testifying There Will Be No Nigeria, Nnamdi Kanu Tells Judge.
#GCON:!TAA! BROS BONE! NOTHING WEY TOU WANNTALK WEY WE NEVER HEAR BEFORE. AWA SKIN DON TOO THICK
*Federal government considering pay rise for workers – Ngige.
#GCON: BROS! NO COME RAISE AWA HOPE FOR NOTHINH O COS WE BIN NO ASK YOU O!
*FG to fund 2017 budget with recovered loot, renewed oil licenses.
#GCON: NA SO O! NA NOW UNA DEY SHOW US SAY UNA ANTI CORRUPTION DEY WORK
*Kidnappers of Delta Assembly speaker to spend 104 years in jail.
#GCON:PRAISE THE LORD! ABEG, CAN HE NOMINATE A FAMILY MEMBER IN CASE HE DIES B4 THE 104 YEARS? NO CHEATING
*Court orders EFCC to de-freeze Fayose’s accounts.
#GCON: WHY DEM FREEZE BROS ACCOUNT BEFORE? HE DO MMM?
*Another Army Colonel killed by Boko Haram terrorists.
#GCON: CHAI! MAY HOS SOUL REST IN PEACE
*Buhari, ECOWAS Leaders Meet Jammeh, Insist He Must Step down.....
#GCON: NO NEED TO BEG AM. JUST SHOW AM LAST VIDEO OF CHARLES TAYLOR AND SAMUEL DOE. YEYE GOAT
***LET US PRAY***
# May Almighty God continue to increase your greatness. Your symbol of excellence, dignity & honour will not be erased. No enemy will have power to control your well-being. May God daily nullify every written agreement or covenant against your progress. May God's blessings continue to shower all over you. May you live long to witness more of God's wonderful plans in your life. You're unstoppable. It's well with you & your household. Amen. GoodDAY #IDSHOW
Good morning and Have a blessed week ahead
#Continue to pray 4 Naija
#It is well with Naija
#gbengaadeyinka1stGCON
No comments:
Post a Comment