Monday 14 November 2016

GCON NEWSPAPER HEADLINE REVIEW REVIEW. FRIDAY NOVEMBER 11, 2016


*Senate’ll resolve Buhari’s $30bn loan request this week–Ndume
GCON: IT HAD BETTER O. BEFORE THIS ECONOMIC RECEPTION TERMINATE SON OF MAN. ONLY PROBLEM BE SAY PERSON NO KNOW WEDA TO BELIEVE YOU NOW.

*It’ll be disastrous for leaders to kill PDP–BoT chair
GCON: DISASTROUS FOR THEM NOW! WETIN CONCERN AGBERO WITH OVERLOAD?

*Amid recession,Reps take delivery of N3.6bn exotic car
GCON: THIS CANT BE TRUE LAILAI. THEY FITTINT.

*Lawyers threaten to shut down ministry of Justice,Cross River State
GCON:NA UNA WAHALA. CROSS RIVER FAR FROM LAGOS. IT CANT STOP MY HOT PLATE OF EBA AND AFANG.

*Jibrin writes Buhari,Reps say embattled lawmaker desperate
GCON: SO DEM STILL DEY DEAL WITH THIS GUY? CHAI! TRUTH DOES NOT PAY IN THIS NAIJA O!

*Blame FG for renewed attacks on oil facilities–Avengers
GCON: LOBATAN!  SO WE SHOULD BLAME THE VICTIM FOR YOUR CRIME. KONTINU.

*Nigeria lacks ideas, not money– Ex-gov Duke
GCON: HMNNNNN! OK O! WHEN YAWA DEY, EVERYBODY DEY GET IDEA NA IMPLEMENTATION BE GOBE.

*We capitalise on victims’ greed to defraud them–Suspects
GCON:NA SO NOW! HOW ELSE PERSON GO WAN DOUBLE MONEY WITH PERSON WEY NO GET MONEY REACH AM?

*Naira Appreciates after DSS Action on Currency Dealers
GCON: I FOR PREFER MAKE WE CHASE PEOPLE WEY DEY GIVE THEM THE MONEY.

*Buhari Travels to Morocco for Climate Change Conference
GCON: BABA TAKE STYLE GO REST BUT I NO BLAME THE MAN THIS NAIJA ECONOMIC CLIMATE WAN KPAI SON OF MAN.

*Invasion: Ijaw Chief Defends Military, Says Militants are Terrorists
GCON: GBAM! LOBATAN! UNA DEY HEAR SON? CHANGE YA WAYS.

*Police Arrest Man for Blackmailing Ladies with Nude Pictures
GCON: NA WA O! ALL THE NAKED PHOTOS AND VIDEOS IN NIGERIA NOW NO BE SMALL THING O! WETIN DEY ANNOY ME NOW BE SAY SOMEBORI GO SAY NA MISTAKE DEM TAKE SNAP THE THING. YEYENATU.

*$175m found in Jonathan’s wife’s firm’s bank account
GCON: WHAT? SANGBA FO! DIARIS GOD O!

*Nigeria to end $800m a year wheat import from Russia
GCON: OPE O! MAKE RUSSIA SEF ENTER RECESSION.

*Crime rate: Nigerians to enjoy better Yuletide,says IGP
GCON: OK O! WE BELIEVE YOU BUT WE NO WAN HEAR STORIES THAT TOUCH O.

*Dogara to Dangote, others: pull Nigeria out of recession..
GCON: TAAAA! NA DEM PUT NAIJA INSIDE? BETTER CALL FELLOW POLITICIANS WE NACK US INSIDE.

***LET US PRAY***

#As you open the door of your home  this morning being first of November God's favor will follow in to your life and family and all the goodness, mercy will be your portion and men will call you blessed. #FOMZY.

Good morning and Have a blessed week ahead

#Continue to pray 4 Naija
#It is well with Naija
#gbengaadeyinka1stGCON

Source: PUNCH

No comments:

Post a Comment