Friday, 4 November 2016

GCON NEWSPAPER HEADLINE REVIEW FRIDAY 4TH NOV 2016

*FG Tightens the Screws,Charges S’Court Officials to Court for Diverting 2.2 billion naira
GCON: LOBATAN. THIS NAIJA SHA. SO PEOPLE WEY DEY JAIL PEOPLE SEF NA CRIMINALS. O GA O!

*Buhari: My Govt Not Responsible for Recession
GCON: WE KNOW BUT WE ASK THAT YOU BRING US OUT COS NA YOUR GOVT DEY THERE NOW

*Soyinka Promises to ‘Cut up’ US Green Card if Trump Wins
GCON: NO WAHALA NOW! SEBI NA HIM CARD. WETIN CONCERN AGBERO WITH OVERLOAD?

*Power,Defence,Transport Take Lion Share of Capital Releases from 2016 Budget
GCON: HMNNNN! IF WE NO SEE CHANGE, WE GO CHOP UNA LIKE LION O!

*Blasphemy: Court Frees Five Suspected Killers of Bridget in Kano
GCON: NA WA O! NAIJA JUDICIARY SHA! IF DSS BURST DEM NOW, PEOPLE GO BEGIN MISYARN AGAIN

*House Directs INEC to Delineate States Electoral Constituencies
GCON: I SUPPORT THE HOUSE FOR THIS ONE. ALL INEC HAS DONE SINCE  LAST PRESIDENTIAL ELECTION IS "INCONCLUSIVE ELECTION" YEYENATU

*Militants: N’Delta Leaders’ Abuja Visit Mere Photo Op with Buhari
GCON: WETIN UNA EXPECT BABA IS NOT FROM SOUTH SOUTH.  HE NO DEY SHARE CAKE. 

*INEC Bows to Pressure Fixes Rivers Rerun Election for Dec 10
GCON: IM NOT EXCITED JOR. MAKE WE SEE RESULT FIRST

*NJC finally bars judges under investigation from duties,officials charged in Abuja
GCON: LOBATAN. SO UNA SEF DON SEE NOW SHEY?

*Senate orders refund of N264b diverted from education fund
GCON: FROM PADDING OR WHERE?

*FG committed to restore peace to all parts of Nigeria-Buhari
GCON: THATS BETTER O! NAIJA MUST NOT BREAK FOR YOUR HEAD

*Ezekwesili charges Nigerians to seek knowledge of democratic principles
GCON: OK! THAT WILL CHASE RECESSION AWAY I HOPE?

*African Development Bank okays $600 million loan for Nigeria
GCON: OPE O! I PRAY SENATE DOES NOT STOP THIS ONE AGAIN? PEOPLE DEY SUFFER O!

*Presidency, Senate row deepens over expenditure framework
GCON: I BEG MAKE UNA SETTLE THIS RUBBISH ROW COS NA WE THE GRASS GO SUFFER THIS UNA ELEPHANT FIGHT O!

*FG saves N1.4bn daily on petrol –Minister
GCON: SO WHY WE STILL DEY SUFFER NAU?

*Obanikoro undertakes to return N480m,submits passports to EFCC
GCON: JESOX! ORI IYA MI ELEKO. GBESE RE O

*I felt like absconding after I took over –Buhari
GCON: BUT BROS YOU DID O! REMEMBER SAY U TRAVEL ONE TIME NO QUICK COME. NA PRAYER WE TAKE DRAG YOU BACK

*Sultan carpets govs’ craze for building airports
GCON: ME SEF TIRE O! NA KOLO MENTALITY

*Fayose frees cows,says herdsmen must obtain permit
GCON: BE LIKE BROS DON TIRE TO CHOP FREE KPOMO AND PEPPERSOUP

*Desperate forces trying to bring me down–Magu
GCON: WETIN TOU SEF DO THE DESPERATE FORCES? SEARCH YA SEF

*Man fails to explain wealth,loses filling station,complex
GCON:  MAYBE NA MONEY RITUAL

*How Metuh spent N400m strictly on Jonathan’s directives–Witness
GCON: HMNNNN. DEM SHA WAN ROPE THIS INNOVENT MAN INTO THEM MATTER. BROS J WEY NO SABI CHOP

*Black Friday in Ondo over PDP gov ticket..
GCON: TODAY NA TODAY. SOMEBODY MUST CRY FOUL. I TRUST NIGERIANS WE NO DEY EVER GREE.

Source: THISDAY

***LET US PRAY***
#In this season, God himself will fight against your foes with an outstretched hand and with a strong arm, even in anger, and in fury, and in great wrath. In the mighty name of Jesus Christ, Amen. Jeremiah 21:5, Victory Is Sure. #FOMZY. Good morning n Barka Jumah to all Muslim Faithful

#Continue to pray 4 Naija
#It is well with Naija
#gbengaadeyinka1stGCON

No comments:

Post a Comment